Números 3

PCM vs NTLH

Sair da comparação
NTLH Nova Tradução na Linguagem de Hoje 2000
1 Dis na both Aaron and Moses family afta God tok with Moses for Mount Sinai.
1 Eram estes os descendentes de Arão e de Moisés no tempo em que o Senhor falou com Moisés no monte Sinai.
2 Dis na Aaron sons name; di first pikin na Nadab, den Abihu, before Eleazar and den Itama.
2 Os nomes dos filhos de Arão são os seguintes: Nadabe, o mais velho; depois Abiú, Eleazar e Itamar.
3 Aaron wey dem choose as priest to serve God, dis na di sons wey e born kon make dem priests.
3 Eles foram ungidos e ordenados para servir como sacerdotes.
4 Nadab and Abihu die for God present wen dem give wetin nor dey klean to God for Sinai Wildaness and dem nor get shidren. So Eleazar and Itama kon dey work as priest for where Aaron wey bi dia papa dey.
4 Porém Nadabe e Abiú foram mortos quando, no deserto do Sinai, estavam oferecendo a Deus, o Senhor , fogo que não era sagrado. Eles não tinham filhos, e por isso Eleazar e Itamar serviram como sacerdotes durante a vida de Arão.
5 God tell Moses:
5 O Senhor Deus disse a Moisés:
6 “Make yu bring Levi pipol and make dem bi savant to Aaron wey bi di priest.
6 — Mande chamar a tribo de Levi e ponha os seus membros para ajudarem Arão, o sacerdote, no serviço religioso.
7 Dem go dey do di work wey dem suppose do for di tent, for di priest and for all di pipol.
7 Eles farão tudo o que for necessário na Tenda Sagrada e estarão a serviço dos sacerdotes e de todo o povo.
8 Dem go kare for evritin wey dey inside di tent and for Israel pipol.
8 Cuidarão de todos os móveis e objetos da Tenda e cumprirão as suas obrigações para com os israelitas no serviço religioso.
9 Di only work wey Levi pipol get to do, na to serve Aaron and en sons.
9 A única responsabilidade dos levitas é servir Arão e os seus descendentes.
10 So yu go choose Aaron and en sons kon make dem do di work wey priests dey do; anybody wey try to do dia work for dem, make dem kill-am.”
10 Mas você ordenará a Arão e aos seus descendentes que cuidem somente dos seus serviços como sacerdotes. Qualquer outro homem que tentar fazer esse serviço será condenado à morte.
11 Den God tell Moses:
11 O Senhor Deus disse mais a Moisés:
12 “Si, I don use Levi pipol take replace all di first-born for Israel. So na mi get Levi pipol,
12 — ausente —
13 bikos all di first-born na my own. Wen I kill all di first-born for Egypt, I keep all di first pikin for Israel for mysef, so both man and animal na my own. Na mi bi Oga God.”
13 — ausente —
14 Den Oga God tell Moses for Sinai Wildaness sey:
14 No deserto do Sinai o Senhor Deus mandou que Moisés
15 “Make yu kount Levi pipol akordin to dia town and family. Evry boy pikin from one mont go, naim yu go kount.”
15 registrasse os levitas por grupos de famílias e por famílias, todos os do sexo masculino da idade de um mês para cima.
16 So Moses kount dem just as God kommand am.
16 E Moisés os contou como o Senhor havia mandado.
17 Dis na Levi sons akordin to dia names:
17 Levi tinha três filhos: Gérson, Coate e Merari, que foram os antepassados dos grupos de famílias que têm os nomes deles. Gérson tinha dois filhos: Libni e Simei. Coate tinha quatro filhos: Anrão, Isar, Hebrom e Uziel. E Merari tinha dois filhos: Mali e Musi. Eles são os antepassados das famílias levitas que têm os nomes deles.
18 Dis na Gershon sons name akordin to dia family:
18 — ausente —
19 Kohat sons akordin to dia family na:
19 — ausente —
20 Merari sons akordin to dia family na: Mahli and Mushi.
20 — ausente —
21 Na Gershon born Libni and Shimei pipol and na dem bi Gershon family.
21 O grupo de famílias de Gérson era formado pelas famílias de Libni e de Simei.
22 Doz wey dem kount, plus di sons wey dem kount from one mont go, na 7,500.
22 O número total das pessoas do sexo masculino, contadas uma por uma, da idade de um mês para cima, foi de sete mil e quinhentas.
23 Gershon family go stay for di west side wey dey di Tabanako back yard.
23 Esse grupo acampava atrás da Tenda , no lado oeste.
24 Di pesin wey dey lead Gershon pipol, na Eliasaf wey bi Lael pikin.
24 Eliasafe, filho de Lael, era o chefe desse grupo de famílias.
25 Di work wey Gershon pipol go do for di tent na to kare for di Tabanako, di tent kover; both for inside and outside, di curtain wey dey di tent gate where dem for dey do meetin,
25 Os gersonitas cuidavam da Tenda, da sua cobertura de dentro, da cobertura de fora, das cortinas da entrada,
26 di curtains for di kourtyard, di curtain for di kourtyard front for di Tabanako and di altar with di ropes and evry oda tin wey dem dey use for der.
26 das cortinas do pátio que fica ao redor da Tenda e do altar e das cortinas da porta do pátio e das suas cordas.
27 Na Kohat born Amram, Izhar, Hebron and Uzziel family.
27 O grupo de famílias de Coate era formado pelas famílias de Anrão, Isar, Hebrom e Uziel.
28 Doz wey dem don kount, plus di sons wey dem kount from one mont go, na 8,600.
28 O número total das pessoas do sexo masculino, da idade de um mês para cima, foi de oito mil e seiscentas; e essas pessoas tinham de cuidar da Tenda.
29 Na dem go kare for di Holy Place. Kohat family go stay near di sout-side for di Tabanako.
29 Esse grupo de famílias, isto é, os coatitas, acampava no lado sul da Tenda.
30 Di pesin wey dey lead dem na Elizafan wey Uzziel born.
30 O chefe desse grupo era Elisafã, filho de Uziel.
31 Dia work na to kare for di box, tabol, lampstand, di altars and di tools wey di priest dey use for di Holy Place. Dia work na to kare for evritin wey dey dia list.
31 Eles cuidavam da arca da aliança , da mesa, do candelabro , dos altares, dos utensílios do Lugar Santo e da cortina da entrada do Lugar Santíssimo . Eles cuidavam de todos esses serviços.
32 Naw, di pesin wey dey lead all di leaders for Levi tribe, na Eleazar wey Priest Aaron born. So dem choose am to supavise doz wey dey work for di Holy Place.
32 O líder dos chefes dos levitas era Eleazar, filho do sacerdote Arão. Ele era o chefe dos que faziam o serviço religioso no Lugar Santo.
33 Na Merari born Mahli and Mushi family.
33 O grupo de famílias de Merari era formado pelas famílias de Mali e Musi.
34 Doz wey dem don kount, plus di sons wey dem kount from one mont go, na 6,200.
34 O número total das pessoas do sexo masculino, da idade de um mês para cima, foi de seis mil e duzentas.
35 Di pesin wey dey lead dem na Zuriel wey Abihail born. Dis pipol go stay near di nort side for di Tabanako.
35 O chefe do grupo de famílias de Merari era Zuriel, filho de Abiail. Os meraritas acampavam no lado norte da Tenda
36 Di work wey dem give Merari pipol join di frame for di Tabanako, na to kare for di cross bar, post, socket, tools and all di work wey dem dey do with dis tins.
36 e cuidavam das tábuas da Tenda, das vigas, das colunas, das bases e de todos os seus utensílios.
37 Di pilas for di kourt wey round am with dia socket, dia peg and dia ropes.
37 Cuidavam também das colunas que ficavam no pátio ao redor da Tenda e das suas bases, estacas e cordas.
38 But di pipol wey go stay for di Tabanako front for east wey face di tent where dem for dey do meetin, na Moses, Aaron and en sons. Na dem go kare for di tins wey dem nid for di Holy Place and wetin Israel pipol wont. But if anybody wey nor suppose go der, go der, dem go kill-am.
38 Moisés, Arão e os filhos de Arão acampavam em frente da Tenda, no lado leste. Eles cuidavam dos serviços religiosos no Lugar Santo para o povo de Israel. Porém, se qualquer outro homem tentasse fazer esse serviço, devia ser condenado à morte.
39 All di pipol wey Moses and Aaron kount wey kom from Levi akordin to dia family and di word wey God tok, plus di sons wey dem kount from one mont go, na 22,000 dem bi.
39 Como o Senhor havia ordenado, Moisés e Arão fizeram uma lista de todos os levitas do sexo masculino, da idade de um mês para cima, conforme os grupos de famílias; o total foi de vinte e dois mil.
40 Den God tell Moses, “Make yu kount all di first sons for Israel, from one mont go kon know dia names.
40 O Senhor Deus disse a Moisés: — Registre todos os primeiros filhos israelitas do sexo masculino, de um mês para cima, pois todos eles são meus.
41 But Levi pipol must keep all dia first-born wey bi man for mi! Na mi bi Oga God! Na mi get all di first pikin wey Levi pipol animal go born. So I go take Levi first sons and animals as my own kon leave di rest tribes.”
41 Porém no lugar deles eu ponho todos os levitas para serem meus. Eu sou Deus, o Senhor . Ponha também os animais dos levitas no lugar de todas as primeiras crias dos animais dos outros israelitas.
42 So Moses kount all di first sons for Israel, just as God kommand am.
42 Como o Senhor havia ordenado, Moisés registrou todos os primeiros filhos dos israelitas.
43 And evry first son wey dem kount from one mont go na 22,273.
43 O total dos que foram contados, de um mês para cima, foi de vinte e dois mil duzentos e setenta e três.
44 Den God tell Moses:
44 Depois o Senhor Deus disse a Moisés:
45 “Make yu take Levi pipol instead of all di first-born for Israel, den all di first-born wey Levi pipol animal go born, make yu give dem to mi, instead of all di first-born wey di whole Israel animal go born. Levi pipol go bi my own. Na mi bi Oga God.
45 — Ponha os levitas no lugar de todos os primeiros filhos dos outros israelitas e os animais dos levitas, no lugar dos animais dos outros israelitas. Os levitas serão meus. Eu sou Deus, o Senhor .
46 Israel pipol first sons use 273 take plenty pass Levi pipol own, so yu must buy di remainin shidren back.
46 Como os primeiros filhos dos israelitas são duzentos e setenta e três a mais do que os levitas, você deve pagar por eles. Você pagará cinco barras de prata por pessoa e entregará esse dinheiro a Arão e aos seus filhos (De acordo com a tabela oficial, a barra de prata, o siclo, vale vinte geras.).
47 For each one, yu go pay five pieces for silva, akordin to di money wey dem dey kollect for di Holy Place.
47 — ausente —
48 And una go give dis money to Aaron and en sons.”
48 — ausente —
49 So Moses kollect silva kon buy di first-born for Israel back wey many pass Levi own.
49 Então Moisés pegou o dinheiro,
50 E kollect 1,365 pieces for silva to take buy di first-born for Israel (each of di money na as dem dey measure am with di sanctuary shekel).
50 isto é, quinze quilos e meio de prata,
51 Den e take di money go give Aaron and en sons, just as God kommand am.
51 e entregou a Arão e aos seus filhos, conforme o Senhor havia mandado.

Ler em outra tradução

Comparar com outra