Cânticos 2

PCM

1 Na mi bi di Rose flower from Sharon,

2 Just as lily flower dey among shuku-shuku,

3 Just as apple tree dey among oda trees for forest,

4 E take mi go di party

5 E give mi kake, so dat I go get pawa

6 E dey rub my head with en left hand

7 Jerusalem wimen! Make una promise mi with animals,

8 Make una listin! My love dey kom.

9 My love bi like gazelle or yong deer.

10 My love tell mi sey, “Get up, my darlin!

11 Si! Kold sizin don pass

12 Di flowers don dey grow

13 Fig tree don dey bring fig fruit kom out

14 Yu bi like dove wey hide inside rock,

15 Make una katch all di fox for us;

16 My love na my own and I bi en own too;

17 My love, before di morning breeze go blow and darkness go disappear,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado