Cânticos 1

PCM

1 Dis na Solomon love song.

2 Yes! Make yu kiss mi well-well,

3 Si as yor perfume dey scent well-well

4 Draw mi follow yu! Make wi kwik komot here!

5 Jerusalem wimen,

6 So make una nor dey look mi anyhow

7 My love, make yu tell mi!

8 My woman!

9 My love, yu bi like woman horse for where Fero man horse dem dey.

10 Yor face dey shine well-well, bikos of di oil wey dem take rub am

11 So, wi go make gold ear-ring

12 As di king sidan for en tabol where e for dey do party,

13 As my love put en head on-top my breast thru-out di nite,

14 My love bi like Henna flower

15 Si as my darlin fine well-well,

16 Yes! Yu too fine my love and I dey happy to always dey with yu.

17 and na cedar wi go take design awa house

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado