Eclesiastes 12

PCM

1 So, make yu remember and honor di Pesin wey kreate yu

2 Remember am before di sun, moon and stars go dark

3 Remember am before doz wey dey guide yor house bigin shake with fear.

4 Remember am naw,

5 Remember am naw,

6 Yes! Make yu remember di Pesin wey kreate yu naw wen yu dey yong,

7 By den, yor body go-go back to groun where e from kom,

8 So di tisha sey, “Evritin dey yuzles.

9 Nor bi sey na only sense di tisha get, but e still dey tish di pipol how to get wisdom. E take en time take tish and show dem many proverbs.

10 Di tisha kon try to find good words wey go make us know di trut;

11 bikos word wey wise pesin tok, bi like di sharp stik wey shepad dey use and wise words bi like word wey dem nail well for wall and na God bi di Shepad wey give us all dis tins.

12 But my pikin, make I warn yu: nor add join dis words; bikos pipol go still dey rite many book and too mush readin, go make yu kwik old.

13 So, since yu don hear evritin,

14 For evritin wey wi dey do, make wi know sey God go judge us;

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado