1 Put yor money for betta business
2 But e betta if yu put am for many business,
3 If wota full di kloud,
4 Any farmer wey dey wait for betta weda,
5 Just as yu nor go fit undastand how breeze dey blow
6 So, make yu go plant yor seed for morning
7 Lite sweet well-well
8 So if pesin get long life,
9 Yong man, make yu happy as yu dey yong!
10 So, anytin wey go make yu sin, make yu remove dem from yor mind,