Eclesiastes 10

PCM

1 Just as fly wey don die dey make perfume smell,

2 Wise man sense dey protet am,

3 and even wen foolish pesin dey waka for road,

4 If yor oga dey vex for yu, make yu nor vex stop di work wey yu dey do,

5 E get anoda bad tin wey I don si for dis world

6 bikos dem go give betta pozishon to fools

7 I don even si where savant dey ride horse like sey e bi prince,

8 Anybody wey dig pit for odas, go fall enter by ensef

9 Anybody wey dey work for where dem dey kut stones, di stones fit fall press am.

10 Yu go nid to use more pawa take kut wood if di axe wey yu dey use nor sharp,

11 If snake bite pesin before dem sharm am,

12 Wise pesin word dey favor am,

13 and na only yeye tins fools dey tok

14 bikos dem go just dey tok anyhow waka.

15 Foolish pesin work dey kwik taya am,

16 E go bad for any town wey dia king dey tink like small pikin

17 Kountry wey en king get betta karata,

18 Na so too, wen pesin too lazy to ripair en house,

19 Party na to make pesin happy and to dey drink wine dey bring joy,

20 Make yu nor curse di king for yor mind

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado