Cânticos 3

PCM

1 As I sleep for my bed thru-out di nite,

2 So I tell mysef, “I go get up go di town,

3 So wen I si di men wey dey guide for nite,

4 As I waka pass dem small,

5 So Jerusalem wimen,

6 Who dey waka kom from di desert like smoke or like incense and myrrh?

7 Si! Na Solomon dem karry for en throne dey kom

8 All of dem sabi use swod well and dem train dem well to fight war.

9 King Solomon use Lebanon wood

10 Dem make di korna with silva kon design di back with gold.

11 So Jerusalem wimen,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado