Salmos 99

PCM

1 Na God bi king! Make di nashons shake with fear!

2 God dey great for Zion

3 So, make wi praiz God great and wonderful name,

4 Di king dey strong; E love to judge well.

5 So make una praiz di Oga awa God!

6 Moses and Aaron dey among en priests;

7 E tok to dem from di kloud wey kom as pila

8 My Oga God!

9 So make wi praiz di Oga awa God!

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado