Salmos 100

PCM

1 Make evritin wey dey dis eart,

2 Make una happy as una dey woship God.

3 Make una know sey na di Oga God bi God!

4 So make una sing tanksgivin song as una dey enter en present!

5 Bikos God dey good, en love wey nor dey fail dey forever

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado