Salmos 101

PCM

1 My God, I go sing about yor love and how Yu dey judge! I go praiz Yu with difren song.

2 Make Yu help mi to do di rite tin,

3 I nor go even tink to do bad tin

4 I nor go follow bad pesin make friend;

5 I go distroy anybody wey dey plan bad for en neighbour

6 I go favor di good pipol wey dey di land

7 I nor go allow pipol wey dey deceive odas,

8 Evriday, I go distroy wiked pipol for di land and doz wey dey do evil,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado