Salmos 102

PCM

1 My God, make Yu hear my prayer!

2 Make Yu nor turn from mi wen I dey trobol.

3 Bikos my days dey disappear like smoke

4 My heart dey weak;

5 Bikos of di pains wey I dey feel,

6 I bi like owl for desert;

7 I nor fit sleep,

8 My enemies dey wahala mi evriday.

9 Na ashes I dey chop as food

10 bikos of di way Yu dey vex for mi.

11 My life dey pass kwik-kwik like shadow for evening and I dey die go like grass.

12 But Yu, my Oga God go sidan for yor throne forever

13 Yu go raiz-up kon sorry for Jerusalem,

14 Bikos yor pipol love all di stones wey dey di town wall

15 Just as di nashons go fear wen dem si God,

16 bikos E go ribuild Jerusalem

17 Pipol wey dey sofa, E go listin to dia prayers.

18 So, make una rite dis tin down for una shidren-shidren,

19 Make una tell dem sey God dey look down from en temple for heaven.

20 to hear di prisonas kry for help

21 So, make evribody for Zion celebrate God greatness

22 wen ever dem

23 E don take my strent, even doh I still dey alive!

24 I sey, “My Oga God, make Yu nor let mi die naw wen I still dey yong,

25 Na wen di world just start,

26 Even wen dem skata, Yu go dey forever.

27 But Yu go always bi who Yu bi;

28 Yor savant shidren-shidren go always dey save.

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado