Salmos 103

PCM

1 My soul, make Yu praiz God!

2 My soul, make Yu praiz God!

3 Na-im dey forgive pipol dia sins

4 E save awa life from di pit

5 E satisfy awa life with good tins and even as wi still dey yong,

6 God dey do wetin dey good

7 God show en good works to Moses

8 God dey sorry and show mesi to pipol well-well;

9 E nor dey always akuiz pipol

10 E nor dey use as awa sin big rish,

11 As di sky high from di eart,

12 Just as east far from west,

13 Just as papa dey love and pity for en shidren, na so too,

14 Bikos E know how E take kreate us

15 Awa days for dis world bi like grass;

16 Wons heavy breeze blow,

17 But God love go dey forever for pipol wey dey fear am.

18 doz wey dey faithful to en kovenant

19 God don make heaven en throne

20 So angels, make una praiz God:

21 Yes! Make una praiz God,

22 Evritin wey God kreate,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado