1 God na king! Make di eart happy!
2 Dark kloud dey round am.
3 Fire dey round God for front
4 En tonda lite dey shine round di eart,
5 Di mountins dey melt like butter
6 Di heavens dey tok about en raitiousness;
7 But disgrace dey follow pipol wey dey woship juju;
8 Jerusalem pipol and all di towns for Judah don hear about am and dem dey happy,
9 Yu, God get pawa pass evritin for dis world;
10 Una wey love God, make una hate bad tins!
11 Pipol wey dey fear God,
12 So make evribody wey dey fear God,