1 Kom make wi sing praiz God!
2 As wi dey kom meet am, make wi sing songs take tank am.
3 Di Oga na great God!
4 Under di eart dey en hand
5 Na-im get di sea,
6 Kom! Make wi go woship
7 bikos na-im bi God.
8 God sey, “Make una nor sturbon as Israel pipol do
9 Bikos for der, even doh dia grand-grand papa dem si evritin wey I do,
10 So, I vex for dem for forty years kon sey,
11 So I kon swear as I dey vex sey: