1 God na king and en glory wey dey shine well-well,
2 My God, yor throne don dey even before Yu kreate di world.
3 My Oga God, even doh rivers dey full
4 Yu wey dey up, strong pass di waves and river wey dey rush with speed.
5 My God! Nobody fit shange yor laws!