Salmos 91

PCM

1 Pipol wey dey stay where di Most High God dey,

2 So dis na wetin I tok about God:

3 Bikos E go save yu from evry trap

4 E go kover yu with en feada and na der yu go dey save.

5 So, make una nor fear di wahala

6 Make una nor fear diziz wey dey kom for darkness

7 Aldo one tazon pipol go fall for una side

8 Una go si am with una own eyes!

9 If una make God di place where una dey hide put;

10 no evil go fit tosh una and no wahala

11 Bikos E go kommand en angels

12 Dem go use dia hand karry una up,

13 Una go mash lions and kobra pass;

14 God sey, “I go save pipol wey love mi.

15 Wen dem koll mi, I go ansa dem;

16 I go bless dem with long life

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado