Salmos 88

PCM

1 My Oga God wey dey save mi.

2 Abeg, make Yu hear my prayer;

3 bikos na so-so trobol full my life

4 I don already bi like pesin wey don die;

5 I bi like who dey among dead body and I sleep like sey I dey grave.

6 Yu don trow mi enter deep pit

7 Yor vexnashon dey press mi

8 Yu don porshu my friends kon fool mi for dia front and naw,

9 My own tears don blind my eyes.

10 All di wonderful tins wey Yu dey do

11 Pipol wey dey grave go fit tok about yor love wey nor dey fail?

12 Darkness go fit tok about di wonderful tins wey Yu do?

13 My God, I dey kry give Yu

14 So, my God, wetin make Yu rijet mi?

15 Na since wen I dey small Yu allow pipol dey opress mi

16 Di way Yu dey vex, dey make mi sopraiz.

17 Evriday, pipol gada round mi like wota

18 Yu don allow pipol wey I love and doz wey love mi,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado