Salmos 87

PCM

1 Di town wey God build by ensef,

2 God love Jerusalem

3 Si as pipol dey tok good tins about yu Jerusalem

4 I go kount Egypt and Babilon

5 But for Jerusalem real pipol, odas go sey,

6 Wen God dey kount and rite en pipol name for en book, E go sey,

7 So di pipol go blow trumpet kon sing sey,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado