Salmos 85

PCM

1 My God, Yu don pour blessing and favor put for yor land

2 Yu forgive yor pipol dia sins.

3 Yu nor dey vex for dem again

4 My God wey dey diliver us, make Yu save us again!

5 Abi Yu go dey vex for us forever?

6 Yu nor go revive us again

7 My God, make Yu show us yor loyal love!

8 I go listin to wetin Oga God tok,

9 True-true, time dey kom wen pipol wey dey follow am well,

10 Love wey nor dey fail and trut, don join togeda.

11 Trut dey kom out from di world and raitiousness dey smile

12 Yes, God dey pour en blessings kom down,

13 Raitiousness dey go for God front

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado