Salmos 83

PCM

1 My God, make Yu nor kwayet just like dat!

2 Yu nor si di nois wey yor enemies dey make?

3 Dem dey plan against yor pipol

4 Dem dey sey, “Make una kom make wi kill evribody for Israel finish

5 All of dem gada togeda

6 Dem wey gada so na:

7 Gebal, Ammon and Amalek pipol

8 Assyria pipol don join dem

9 So, make Yu do dem wetin Yu do Midian pipol and just as Yu do Sisera and Jabin for Kishon River,

10 Dem die for Endor and dia body

11 Make di mighty ones among dem die like Oreb and Zeeb.

12 wey bin sey,

13 My God, make Yu skata dem like leaf

14 As fire dey burn forest

15 na so too Yu go take porshu dem

16 My God, make Yu disgrace dem finish

17 Make shame and fear follow dem forever

18 Den dem go know sey na only Yu bi God,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado