Salmos 82

PCM

1 God stand for where en pipol gada put

2 sey, “Na how long una go dey judge like dis

3 Poor pipol and doz wey nor get papa, make una judge dia kase well!

4 Poor pipol and doz wey nor get help,

5 But doz wey dey opress oda pipol,

6 I bin sey, ‘Una bi gods;

7 But naw, una go die like ordinary human being

8 So my God, make Yu raiz-up kon judge di world,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado