Salmos 80

PCM

1 Di Shepad for Israel, make Yu listin to us.

2 to Efraim, Benjamin and Manasseh pipol.

3 My God, make Yu bring us back to yorsef again.

4 My Oga wey bi God for Heaven Sojas,

5 Yu don make us dey chop sorrow like food

6 Yu don give oda pipol rizin to dey laf us and naw,

7 My Oga wey bi God for Heaven Sojas,

8 Yu take us from Egypt like grape fruit,

9 Yu klear di groun for us and wi stay der

10 Awa shadow dey kover di mountins;

11 Before-before,

12 But naw, wetin make Yu break awa walls

13 Even wild animals from bush

14 Awa God, di Warrior wey nobody dey si,

15 wey Yu plant by yorsef;

16 Make awa enemies nor chop

17 Make Yu support di ones wey Yu choose;

18 Den wi nor go turn from Yu.

19 Awa God, di warrior wey nobody dey si, make Yu give us life again!

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado