1 I shaut and kry to my God;
2 Wen I dey trobol, I look for God.
3 Wen ever I tink of God,
4 Yu nor dey let mi sleep
5 I bin dey tink of di good days before-before,
6 wen betta song with joy full my nite.
7 So God don rijet mi forever?
8 En love wey nor dey fail don go forever?
9 God don forget to dey sorry for pesin?
10 So I kon sey, “Na mi kause am!
11 But my Oga God, I remember evritin wey Yu don do.
12 Dem always dey my mind and I nor fit stop
13 My God, yor ways dey holy.
14 Na Yu bi God wey dey do great wonders!
15 With yor hand,
16 My God, wen di Red Sea si Yu,
17 Rain fall kom down from di kloud and tonda nois full di sky,
18 Dem hear yor vois like tonda from di strong wind,
19 Yu waka on-top di sea go diliver yor pipol kon strol pass di great river,
20 Den Yu use Moses and Aaron take lead