Salmos 73

PCM

1 True-true, God dey good to Israel pipol

2 But for mi, my heart almost fail mi

3 bikos I dey jealous proud pipol wen I si dem dey prosper,

4 E bi like sey dem dey enjoy life

5 Dem nor dey face trobol like oda pipol

6 Dem wear pride like shain for neck

7 Dia money dey make dem do wiked tins

8 Evritin wey dem dey do and tok,

9 Dem dey boast like sey dem dey stay heaven

10 so even God pipol dey bilive evritin

11 Dem dey ask, “How God won take know wetin wi dey do?

12 Si dis wiked pipol dey enjoy life,

13 So I konklude for my heart sey, “I just get klean heart for nor-tin!

14 Na only trobol I dey always get

15 If to sey I don tok dis tins wey I dey tink,

16 So, even wen I try to undastand while wiked pipol dey prosper,

17 Den I enter inside di temple go ask my God

18 True-true, God put dem for di road wey dem go for fall

19 Na wons God go take distroy

20 So my God, wen Yu raiz-up, Yu go laf dia yeye plan;

21 Yes, my heart dey bitter

22 I bin dey do like fool wey sturbon.

23 Yet, I still bilong to Yu

24 Yu dey guide and advise mi

25 Na who I get for heaven escept Yu?

26 My body fit fail and my spirit fit weak,

27 So doz wey nor dey fear am go die,

28 But for mi, si as e good to dey near God!

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado