Salmos 72

PCM

1 My God, I beg Yu! Make Yu give di king di sense to dey judge well!

2 Den e go judge yor pipol

3 Di mountin go karry peace news kom meet yor pipol

4 E go defend doz wey dem dey opress among di pipol,

5 As long as di sun and moon dey di sky,

6 Wen di king dey rule, e go bi like wen rain fall

7 All di pipol wey dey fear God go prosper as di king dey rule.

8 Make di king rule from sea go rish sea

9 Desert go bow before am;

10 Tarshish kings for west

11 All di kings go bow for am

12 Di King go save poor pipol wen dem kry kom meet am

13 E go pity for doz wey dey weak

14 Bikos dia life dey important to am,

15 Di king go live forever!

16 Food go many for di land

17 Make di king rule forever;

18 Make una praiz di Oga wey bi Israel pipol God

19 Make una praiz en name wey get glory forever!

20 David wey bi Jesse pikin,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado