1 My God, make Yu kwik kom save mi!
2 Make shame and disgrace follow pipol
3 Pipol wey dey laf dey sey, “Aha! Aha!”
4 All di pipol wey dey find Yu,
5 Dem don opress mi and I nor get anytin! Abeg my God,
PCM
1 My God, make Yu kwik kom save mi!
2 Make shame and disgrace follow pipol
3 Pipol wey dey laf dey sey, “Aha! Aha!”
4 All di pipol wey dey find Yu,
5 Dem don opress mi and I nor get anytin! Abeg my God,