Salmos 67

PCM

1 Make God show us en favor and bless us!

2 Den pipol wey dey for di world go know wetin Yu like;

3 My God, make evribody for dis world tank Yu!

4 Make strenjas happy well-well, bikos Yu dey judge pipol matter well

5 My God, make evribody for dis world tank Yu!

6 All di seed wey dem plant dey grow well for di eart,

7 Make E bless us,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado