1 Make di whole eart shaut with joy
2 Make una sing about di glory wey en name dey bring!
3 Make una tell God, “Si as di tins wey Yu do dey great.
4 Evritin for eart go woship Yu;
5 Make una kom si wetin God don do;
6 E turn di Red Sea to dry land
7 Na en great pawa E take dey rule forever.
8 Make di whole world bless awa God!
9 Awa life dey en hand
10 My God, Yu don test
11 Before-before, Yu katch us for yor net
12 Yu allow men rule us;
13 I go enter yor temple with sakrifice;
14 di vow wey I tok with my mout
15 I go give Yu fat animals
16 Kom! All of una wey dey loyal to God,
17 I kry to am make E help mi
18 If I gada sin for my heart,
19 But God dey hear
20 Na God get all di praiz, bikos E nor rijet my prayers