Salmos 6

PCM

1 My God, make Yu nor drive mi, bikos Yu dey vex.

2 Make Yu sorry for mi, bikos I dey weak.

3 I dey fear well-well.

4 Make Yu kom back kon help mi.

5 Pesin wey don die, nor dey remember Yu.

6 I don taya to komplain,

7 Sofa don make my eyes blind.

8 All of una wey dey do bad tins,

9 God don hear as I dey beg;

10 So make disgrace follow all my enemies

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado