1 My God, make Yu sorry for mi, bikos of yor love where nor dey fail.
2 Make Yu wosh and klean mi from di bad tins wey I do.
3 I know sey I do many bad tins;
4 I don really sin against Yu;
5 Si, na for inside sin, dem born mi; Yes!
6 But even before dem born mi,
7 So make Yu klean mi from my sins and I go dey klean;
8 My God, make Yu give mi my joy back
9 Make Yu nor kontinue to dey look my sins,
10 My God, make Yu put betta heart inside mi
11 Nor drive mi komot from yor present
12 Make Yu give mi back di joy wey make mi dey save,
13 Den I go tish wiked pipol yor ways
14 My God wey dey save pesin,
15 My God, make Yu open my lips,
16 Nor bi sakrifice or burnt ofrin yu wont,
17 Di sakrifice wey Yu wont,
18 My God, make Yu look Zion with favor kon help am;
19 Den Yu go asept di sakrifice wey dem go offa with betta spirit;