Salmos 50

PCM

1 Di Almighty One wey bi God don tok;

2 From Mount Zion wey fine well-well,

3 Awa God dey kom and E nor dey kwayet at-all.

4 E dey koll di heavens wey dey up and di eart wey dey under,

5 E sey, “Make una bring my pipol wey dey obey mi kom,

6 Make di heaven tok about how E take dey judge

7 My pipol, make una listin as I dey tok.

8 I nor dey komplain about una sakrifice

9 I nor nid di melu from una house again

10 Bikos na mi get all di animals for forest

11 I know all di birds for di mountin

12 If to sey I dey hongry, I nor go tell una,

13 I dey chop melu meat?

14 So make tanksgivin bi una sakrifice to God,

15 Afta, make una koll mi wen una dey trobol and I go kom save una,

16 But God tell wiked pipol: “Wetin make una dey learn my laws

17 Una nor gri listin to my kommand,

18 Wen una si tifs, una go hail and klap for dem

19 Na so-so wiked tins full una mout

20 Una go just sidan dey tok bad about una broda;

21 As una dey do all dis tins,

22 All of una wey don forget mi, make una turn from sin kom meet mi

23 But to dey give tanks,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado