Salmos 49

PCM

1 Evribody, make una listin to wetin I won tok!

2 Pipol wey get money and pipol wey nor get, make una listin!

3 Bikos wetin I dey tok, dey good and wetin I dey tish,

4 I go listin to many proverbs

5 So, wetin go make mi fear wen trobol kom

6 Dem bilive dia money

7 Yet dem nor fit save demsef from deat

8 (true-true, e nor get any money wey pesin fit take buy human being life,

9 since dem nor go dey alive forever, bikos dem go must die one day.

10 Wi know sey even wise pipol must die;

11 Dia grave go kon bi where dem go stay forever.

12 but with all di money wey dem get, dem must still die;

13 Dis na wetin go happen to fools

14 Just as sheep dey waka like mumu,

15 But for mi, God go save my life.

16 So make wi nor dey judge or vex

17 Bikos wen dem die, dem nor go take anytin follow body.

18 For dis life, dem dey happy sey dem get evritin

19 but dem go die like doz wey don die before

20 Pipol wey dey make mout about dia money,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado