1 Yu wey tink sey yu strong,
2 Evriday, na how yu go take distroy pipol yu dey plan.
3 Yu like bad tins pass good ones
4 Yu wey dey lie well-well,
5 But God go distroy yu wons and for all.
6 Doz wey dey do wetin dey rite,
7 “Si wetin happen to dis man wey nor trust God
8 But I bi like olive tree
9 My God, I go praiz yu forever,