Salmos 44

PCM

1 My God, wi don hear am with awa own ear

2 Yu use yor pawa take porshu doz wey nor dey fear Yu

3 Dem nor win di land with dia swod

4 Na Yu bi my King and God.

5 Na yor pawa wi go take porshu awa enemies;

6 I nor trust my bow,

7 but na Yu make us fit win awa enemies

8 My God, wi go always dey give Yu glory

9 But naw, Yu don rijet and disgrace us.

10 Yu make us run from awa enemies kon allow pipol wey hate us,

11 Yu don busher us give dem like animal wey dem won chop

12 Na one-one kobo Yu sell yor special pipol

13 Yu don let awa neighbours dey laf us.

14 Yu don make us di topik for dia joke;

15 Na sofa and curse bi my own evriday;

16 Doz wey dey laf mi,

17 Even doh all dis tins dey happen to us, wi neva forget Yu.

18 Na only Yu dey awa heart

19 Yu don skata us for groun like dirty wey dog dey run pass;

20 If wi don rijet awa Oga God

21 E go know,

22 Yet bikos of am, dem dey kill us evriday;

23 So, my God, make Yu wake-up! Wetin make Yu dey sleep?

24 Why Yu dey look di oda side?

25 Wi don faint for groun kon sleep for dirty.

26 So my God, make Yu kom help us!

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado