Salmos 43

PCM

1 My God, make Yu show sey I dey innocent!

2 bikos na Yu bi di God wey dey save mi.

3 Make Yu send yor lite and trut kon guide mi.

4 For der, I go-go God altar;

5 Wetin make my soul dey weak?

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado