Salmos 42

PCM

1 My God, just as deer dey find wota to drink,

2 I dey hongry to know God!

3 I dey kry both day and nite and na tears bi di only food wey I dey chop

4 I start to kry wen I remember as tins bi before!

5 But wetin make mi nor get mind?

6 Naw, I nor get hope at-all, but I go remember Yu,

7 I dey hear and si as wave for sea dey jam demsef!

8 But evriday, God dey pour en love

9 I dey kry dey sey, “My God wey bi my rock,

10 Dia wahala don break my bones.

11 Wetin make mi nor get hope?

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado