Salmos 4

PCM

1 My God, make Yu ansa mi wen I koll Yu.

2 Na how long pipol go take dey tok bad about mi?

3 Make una know sey,

4 So make yu fear God and nor sin.

5 Make yu offa sakrifice with di rite spirit give God

6 Many pipol dey sey,

7 Yu don give mi more joy pass doz wey get many food

8 I dey sleep with peace,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado