1 My God, make Yu si as my enemies many rish!
2 Many of dem dey sey,
3 But Yu, my God, na Yu bi di wall wey dey protet mi;
4 Wen I kry to God for help,
5 I dey rest, sleep and wake-up well,
6 I nor dey fear,
7 My God, make Yu get up!
8 Viktory dey kom from God.