Salmos 27

PCM

1 Na God bi my lite and my salvashon,

2 Wen wiked pipol and my enemies won kom attack and kill mi,

3 Even doh strong sojas gada round mi, my heart nor go fear.

4 Na only one tin I ask from God

5 Bikos E go must guide mi wen trobol kom kon hide mi for en temple.

6 Den I go win my enemies wey gada round mi!

7 So my God, make Yu hear my prayer.

8 My heart sey make I pray to Yu

9 Make Yu nor rijet mi.

10 Even if my papa and mama abandon mi,

11 My God, make Yu tish mi how I go live my life

12 Nor let mi fall enter dia hand,

13 But where I for dey naw, if to sey I nor bilive

14 So, make yu dey patient, as yu dey wait for God and get strong mind.

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado