Salmos 26

PCM

1 My God, my hand klean and I trust Yu with all my heart,

2 O my God, make Yu look mi well-well,

3 Bikos I dey sure about yor love wey nor dey fail

4 I nor get time to spend with lie-lie pipol

5 I hate to dey where bad pipol dey

6 My God, I dey live my life well,

7 kom tank and tell Yu

8 Oga God, I love yor temple;

9 Make Yu nor let mi sofa with my enemies

10 Dia hands dirty with di wiked tins wey dem don do

11 But I nor bi like dat; I dey live betta life.

12 Naw, I dey save and I don join di pipol wey dey woship Yu,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado