Salmos 25

PCM

1 My God, na only Yu I dey depend on.

2 Na only Yu I trust,

3 Nobody wey trust Yu dey si disgrace,

4 My God, make Yu show mi di rite way

5 Make Yu tish mi, so dat I go know di trut,

6 My God, remember yor kindness and love wey nor dey fail,

7 Make Yu nor remember di sins wey I kommit wen I yong.

8 God dey good and E dey do wetin dey rite;

9 Doz wey dey honbol,

10 All doz wey dey keep God kommand and obey en laws,

11 My God, bikos of di honor wey yor name get,

12 How wi go take know doz wey dey fear God?

13 Dem go prosper

14 God na friend to doz wey dey fear am

15 Na God I always dey look up to,

16 Make Yu turn kon sorry for mi,

17 My problems dey worse evriday.

18 Make Yu feel my pains kon si my trobol,

19 Si as my enemies many pass mi

20 Make Yu protet mi!

21 As I dey loyal and honest rish,

22 So my God,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado