1 Na God get di eart and evritin wey dey inside.
2 E build di eart foundashon on-top sea
3 Na who go fit klimb go God mountin?
4 Na only doz wey get klean hand and pure heart;
5 Dem go get God blessing
6 Dis kind pipol dey go find and woship am,
7 Naw, evry old gate, make una open!
8 Who bi dis King wey get glory?
9 Naw, evry old gate, make una open!
10 Who bi dis King wey get glory?