Salmos 21

PCM

1 My God, si as di king dey rijoice, bikos of yor pawa!

2 Yu don gi-am evritin where e wont and na evritin wey e ask for,

3 Na suksess and progress Yu take welkom am back

4 Wen e sey make Yu save en life,

5 Yor viktory dey gi-am betta honor.

6 Yor blessing bi like klot for en body

7 Bikos di king trust God,

8 Di king go katch all en enemies.

9 Wen Yu appear, Yu go trow dem put for fire wey dey burn well-well.

10 Yu go distroy dia shidren-shidren from dis world

11 Aldo dem plan against Yu,

12 Dem go turn and run from Yu,

13 My God, make Yu raiz-up with all yor pawa

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado