Salmos 20

PCM

1 Wen yu dey for trobol, make God ansa yor kry for help.

2 Make E kom help yu from en temple,

3 Make E remember all di gifts wey yu gi-am,

4 Make E do evritin wey yu wont

5 Make wi shaut for joy wen wi hear viktory sound

6 Naw, I know sey God dey save di king wey E anoint.

7 Some nashon dey make mout and trust dia shariot and sojas,

8 Doz nashon go fall skata for groun,

9 God, make Yu give viktory to awa king

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado