1 Di heavens dey show as God glory bi.
2 Dem dey show am evriday and for evry nite,
3 Dem nor dey tok out
4 yet dia vois don rish evriwhere for di eart
5 and e dey shine kom out like man wey just marry.
6 Di sun dey kom out from one end for di heavens till e rish di oda end
7 God laws dey korrect and e dey save life.
8 God kommands dey rite
9 To fear God dey good, bikos e dey give pesin hope forever.
10 Dem betta pass silva and even gold wey fine well-well.
11 Dem dey tish yor savant well and doz wey dey obey dem,
12 So God, how I won take know all my fault?
13 Make Yu nor let mi do anytin wey nor good for yor eye
14 My Oga God wey bi my Rock and Savior,