Salmos 147

PCM

1 Make wi praiz God!

2 God dey ribuild Jerusalem and E go bring en pipol

3 E heal pipol wey dia heart don break

4 E dey kount

5 Si as awa Oga God big rish!

6 God dey support pipol wey nor dey karry body up,

7 So, make una sing tank God;

8 E kover di heavens with kloud kon make rain fall for di eart,

9 E dey give food to wild animals

10 E nor kare about di pawa wey horse get

11 No! But God dey happy for pipol wey dey fear and obey am;

12 So, Jerusalem pipol!

13 Bikos E don make di iron for una gate strong

14 E send peace kom una land

15 E send en laws kom di world;

16 E send snow kom like as wool dey fall;

17 E trow big-big stones with fire kom di eart.

18 But as E kommand, di kold breeze and ice-blok kon melt.

19 E don show Jakob en word,

20 E neva do like dis for any oda nashon;

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado