Salmos 146

PCM

1 Praiz God!

2 I go praiz God as long as I dey alive.

3 Make yu nor trust pipol wey get pawa;

4 Wen dem don die,

5 But pipol wey Israel God bi dia helpa and hope,

6 Na God make heaven and eart, di sea and evritin wey dey inside dem.

7 Pipol wey dem dey opress,

8 God dey open blind pipol eyes

9 God dey guide di strenjas among us.

10 So God go rule forever.

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado