Salmos 144

PCM

1 I go praiz God wey bi my rock,

2 E love mi and E dey protet mi.

3 My God, na who wi bi wey Yu dey kare for us like dis?

4 Wi just bi like air wey dem dey breath;

5 Oga God, make Yu open di heavens kon kom down.

6 Make Yu shine yor lite kon skata yor enemies!

7 Kom down from heaven make Yu save mi;

8 Na lie-lie full dia mout; dem swear sey dem go tok di trut,

9 My God, I go sing new song to Yu!

10 Bikos Yu don give yor kings viktory

11 Save and diliver mi from my enemies pawa,

12 Make awa sons prosper for dia yong age

13 Make difren-difren food full awa store house.

14 Make awa melu karry many propaty as dem dey kom.

15 Yes! Di pipol wey dis kind tin dey happen to, go happy!

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado