Salmos 142

PCM

1 I kry to God!

2 I tell am all my komplain

3 Wen I nor get pawa again,

4 I dey look for di rite pesin wey go kom help mi,

5 Den I pray to Yu, my Oga God kon sey,

6 Make Yu hear my prayers,

7 Bring mi kom out from prison,

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado