Salmos 132

PCM

1 My God, make Yu remember David

2 E make promise give Yu

3 “I nor go-go my house

4 I nor go gri sleep

5 until I find di place where I go build God house put;

6 Wi hear sey di Kovenant Box dey for Efrat;

7 Make wi go God temple;

8 My God, make Yu raiz-up kon enter yor place where rest dey,

9 Make yor glory kover yor priest;

10 Bikos I bi yor savant,

11 God promise David di kind promise wey nor go shange sey:

12 Den if yor shidren-shidren obey di kovenant and di laws wey I tish dem,

13 Yes! God don choose Jerusalem;

14 and E sey, “I go dey rest for here forever.

15 I go bless dis town kon make am prosper.

16 I go protet en priests

17 For der, I go make David pawa strong;

18 I go disgrace en enemies

Ler em outra tradução

Comparar lado a lado